Mama Africa Testo

Testo Mama Africa

It's MackyE on the beat
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you manya manya
Ine sisi manya manya
Oya make you likota likota
Mama Africa likota eh
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
Everybody likota likota
Mama Africa likota eh
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you manya manya
Ine sisi manya manya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel naija
Oya let's go to Kenya, Rwanda and Tanzania
Togo, Cameroon, Niger
Ghana, Southern Sudan
Oya make you likota likota
Mama Africa likota eh
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
Everybody likota likota
Mama Africa likota eh
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
O sara sara le
Mama Africa sara sara le
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
This one na die o
If you dey dance am easy make you no fight o
Ehyi you go forget your sorrow
Makachukwu you go buy am play for your motor
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you manya manya
Ine sisi manya manya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel naija
Oya let's go to Zambia, Uganda
South Africa, Togo, Cameron, Burundi also
Benin Republic
Oya make you likota likota
Mama Africa likota eh
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
Everybody likota likota
Mama Africa likota eh
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
O sara sara le
Mama Africa sara sara le
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
Imane mekofo sara sara le
Flavour wanma sara sara le
Make e dance eyeh, eyeh, eyeh
Ugonna sara sara le
Ndigbo nine sara sara le
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh